Posts

Showing posts from October, 2020
Image
 

PAMI Song by DJ Tunez

Image
  PAMI Song by DJ Tunez Pami, mm-mm Na me Pami, pami oh gbon gbon Only Wizzy baby be your daddy oh, daddy oh Because me I no get time, pami oh Baby, don't kill my vibe, pami oh Shey we go make am 'til the morning Omalicha je ka fun e ni love, je ka soro dale (Mo gbe o) If we do am make we softly now 'Cause all my money I go give titi lai lai A ma shaye oh (Mo gbe o woah woah woah) Yea Ebelebe m oh woah ou woah See your love is so insane oh Na only you wey fit tame oh This my head wey dey craze oh Baby, girl for you I mad all the time oh Dem no fit quench our flame oh I am not afraid to let you know say Say na you I want and I'm loving the things you dey make me do now Go shawty, don't treat me like a fool now Oh baby Baby girl, I no be jew now, go shawty Na me be one for you now Say every morning, every night Everyday, oh my baby Pami, pami, pami, pami O fe pami, pami, pami, pami oh O pami, pami, pami, pami O fe pami, pami, pami Mi señor, señor Somebody call the pop